|
|
Upload
CONSCIENCE by Bahdboiyoungmarley
CONSCIENCE by Bahdboiyoungmarley

BahdboiyoungmarleyCONSCIENCE

BahdboiyoungmarleyCONSCIENCE

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.13K Followers

Intro: Verse 1: Blood in my eyes mi o sere Many shege wey i face just to make it 365 days mio lole Omo to ko wo dele lobi mayin Omo… para dey for my body Ti o ba kin shoro owo mafilomi I just dey do my thing on a low key Omo may nobody con dey stress me High tone: I chop i no chop nah only me see am Every night and day i dey battle my sapa Tell me where you dey?… when nigga dey suffer When the money come dem go say nah ritual Chorus: Kosi Alabaro moya face my fears ( 2x) Too many checking make man loose conscience When d money comes Dem go turn your friend Pre chorus: Dem go turn your friend 3* When d money comes Dem go turn your friend Verse 2: I chop i no chop nah my cup of tea The hustle is real no time for konji When i see toto i dey hold my thing Anything ton jawo m
  • Release Date:December 14, 2024
  • Album:B.T.T.W The Ep
  • Producer:M/M_Alligiano
  • Genre:Afrosounds
2.31KTotal plays
28Likes
12Playlist Adds