Lyrics
Intro
Paper
Paper paper
Dem go feel am
When i enter
No cap!
Verse 1
I dey waka for the jungle
With my head up
Eyes wide on the paper
Them they yarn dust
Me i no fake
Hustle from the mud
Now my chain glacier
Omo na blood wey dey boil
No be
Vapor
Area boy with the CEO
Mind
If...
- Release Date:January 10, 2026





