Uploaded By
VIEW PROFILE
81 Followers
Never be scared level up
Kosi eyan bee buckle up
Awon ti won Jeju mii
soon MoMA jejuwon
Awon ton show fake love
hmmm aaoo mo inu won
Godu dey for everyone
stop with that your dirty thought 💭
The fire dey for my head
No come with that your dirty pot
plan without money........
Omo Iya miii na plaintain
Owo too NBA riii nisiii
tonmo bon shey maintain
I have just 15days
To raise 50milli
How this plan won take work
wey I too get billing ....
Mama shiwa baba dey
I pray make them live long
Make the hustle pay....me..
I won buy them Rose Royce
if your matter don dey stive
Abeg make you put oil
you might see me happy.....
but am far from happiness
I pray to babaloke
make we no see madiness
Òwoó to gede ba gbe Ara eee Loma finaa
gbogbo eyin ota miii emaa figi riraan
- Release Date:November 21, 2023
- Producer:Effect
- Genre:Afrosounds







0 comments