Uploaded By
VIEW PROFILE
125 Followers
Please follow me for more song🥲ðŸ˜
2 million advice
Zero sponsored
even people I give my love don dey fuck up
Damn all of them sucks trust issues
Life is boring like nollywood
Nobody really cares till you are dead
Even my heart beat self no dey beat again
like person wey rain fall on top
And if i try explain myself
dey go say nah super story
But later in the night you will go to club
And Spend millions dey answer Nwata Anayoeze
And if I beg too much You go call police
make dey carry me for hillos
But for my back
You dey call me brother man
Even for the 200 naria note
u go tell me self u no carry change
Chia tell me wetin man do man
- Release Date:February 10, 2023
- Producer:Babyboy panta
- Genre:R&B
