Uploaded By
VIEW PROFILE
13 Followers
MORNING by Bhad Jaynew
Coffee, prayers, and purpose.
A smooth morning record made for quiet reflections and new beginnings.
Recorded on Voloco.
Press play and ease into the day 🌤️
Prod by: D Fx
Mixed & Mastered: Bhad Jaynew
LYRICS:
Yeah.... It's Bhad Jaynew
Back on this murder-fuckin beat I'mma rap I'mma kill shit...
Yeah...still Bhad Jaynew... alright okay listen
Anytime wey me wake up for the morning
I thank God for the way He don take protect me
All the bad all the sins wey I don commit
He no reason am sef He still dey bless me
If you like dey there no go on your knees
To give thanks to God for the life you live
You go think say you strong but truly na Him
Na Him wey dey protect every human being
Burst out I touch down all this niggas look down on me
I no really send I put my mind on this hustling
- Release Date:July 8, 2026
- Producer:D Fx
- Genre:Hip-Hop/Rap
