|
|
Upload
Coup D'etat by Amon Boi."
Coup D'etat by Amon Boi."

Amon Boi."Coup D'etat

Amon Boi."Coup D'etat

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

3.09K Followers

Na 4 Addis Ababa ah be dey hear der Ecowas 😤 (cheeii) Me wey be hooligan Satiraamon I too wise 🦉 They can never hold me down 😌 (never) Even if na afterlife Many wey after my life Dem no go fi see me eye I see, my future dey very bright ☀️😎 Icing on my cake gbedu sweet, no sugar If e no be JAH, say walahi ah 4 no survive So I live my life it's a vibe every single time They can never lie, me ah try (harmonic vibe) Dis time, e be distance so na big chance, go artisan. Na big vibe, so dey feel ahm, yhu dey feel ahm, ohh my jigga. Ah be preacher, ah be leader, ah deliver, yhu believer. If yhu no wan to believe ahm den yhu leave ahm ohh my ni88a, potential when I get e no be child's, so I go use ahm The standard no be rice but if e Declan, ah go chop ahm
765Total plays
2Likes
3Playlist Adds