Uploaded By
VIEW PROFILE
106 Followers
I give u love and attention
Me no wan no tension
Loving u no pressure
Cycling rotation
Me and u make we Gbe gbo
Baby oo
Baby no Dey question me oo
Anytime u need me gbeme oo
You said you go dey there
For me oo
Even when I no get
Why you cum Dey forget
Just tell me whatsup
Baby oo
Isokuso wan soo
Nita ooo
Dem don Dey talk
Sey I Don psy
Just tell me what’s up baby oo
Tell me whatsup
(Chorus)
I deserve to be loved back
Baby no Dey run back
You put me on a lockdown
Baby no Dey run back
From me oo
Baby no do me waAyyo
Ain’t eat nothing
Moyyo
Even when I no get
I deserve to be love back
Baby oo
I deserve to be loved back
Baby no Dey run back
You put me on a lockdown
Baby no Dey run back
From me oo
Baby no do me waAyyo
Even when I no get
I deserve to be love back
Bab
- Release Date:March 13, 2023
- Producer:Laz
- Genre:Afrosounds




