|
|
Upload
ADVICE by Don bhady
ADVICE by Don bhady

Don bhadyADVICE

Don bhadyADVICE

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

27 Followers

hmmmmmm mmmmmmm. hmmm baby show me wetin you dey call something make everybody listen to nothing I just dey sing my flow dey miss me I don change Bhady don grow now talent the flow blood dey flow . everything dey burnt like John the Baptist I always read sam 23 all I need is to be patient patient, (patient) make I just dey flex make I dey flex without zero stress in 5 30 In us every where cold I won feel ham too energy plenty for body so make una forget about the upfront fee I no be one hit wonder many songs dey my note they plenty like vitamin c , e ,and q even p dey there Many talented dey wey they waste outside wetin dey happened to most of the artist them they find miracle where not create one drop a song use a lot of creator na the secret of the industry be that if you know guide no sit in a place just dey freestyle any raw on your note chasing the bag running the time making the frame make it not too late I just dey vibe cause I have the plan make una come if you need advice pray to the lord make you get ham clear if you no sabi them go trap you inside 360 deal na that time you go know say you gat to learn make I just dey flex make I dey flex with
  • Release Date:August 22, 2026
  • Genre:Afrosounds
3Total plays
3Likes