Uploaded By
VIEW PROFILE
3.88K Followers
I’m getting high on GOD
I Dey lowkey oloun
Awon Kan deh Kanjor oh
Omo owo Mi mafoor oh
I Lost friends and I lost hommie
Dem hinder me watch your own hommie
Wonle ginger me and I think is over
I left bad belle but man won’t sober
Lavida local
Pop champagne Lola
And I Dey proper
Omo ayee loja
Tile Bati mon mape dealer Mi
Omo eru ni trenches madi winner nii
I fit to Dey church kinma kaa tiira sii
Mokan Faa Ayaa miii Mobe satia nii
- Release Date:June 19, 2024Ⓡ
- Genre:Afrosounds








0 comments