|
|
Upload
Ajit_The"M" by Ajit_TTW
Ajit_The"M" by Ajit_TTW

Ajit_TTWAjit_The"M"

Ajit_TTWAjit_The"M"

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.4K Followers

Me I no say make you fit relate Well my own nine fit to be your 8 You get money me I get grace My people balling me I get case Like am not smiling, you no look face? Koseni Kan, I dey run my race I no get value for my own base Na who get money wey dey win Case. Chorus: Even if na Miracle Even if na Mercy Even if na Magic Just gimme one of them.. I just want make my parents proud No more to shame, you dey feel me sha? My eye don see, modabi asa And I get gift, mon korin bi Asa No baby 1 hear say you get future Shey you get money, shey u fit buy mansion? I just dey pray make I ball like Messi Madojutimi oh Lord of Mercy Iwonikan lole gbamila Shower your grace, ur not a liar I no sabi speak, Gbajabiamila This is my request, answer my prayer...
  • Release Date:February 22, 2023
  • Producer:Popodem
  • Genre:Afrosounds
360Total plays
4Likes
8Playlist Adds

0 comments