Uploaded By
VIEW PROFILE
78 Followers
Hmmm yeah ehh
Ajeboi
Uhnn
You already know , it’s Kenny yeah ye ye
Let’s go there bro
For ghetto wey we hustle
Praying everyday and all night just to bubble
Say which day life go balance
Which day boys go hammer
Say it’s not getting funny
Everyday it’s getting harder
Some say it’s too late
It’s never too late
So b4 it gets late
Mehn u gat to get paid mehn u gat to get paid
Say dey never believe da u could go this far
Dey never believed da u could get da Benz
Dey never da u could get da house
Now wen dem see u
Na dem dey ask how far
If e no b God my Broda wey I for Dey
Friends wey get money
Dey go still do u bad
Depression try but e no fi take my life
Ye ye ye
Yo yo yo
Yeah, see
Hustling everyday, jus to get the paper
So whenever u c me, u go stand proper
Ajeboi on d screen shey
- Release Date:March 1, 2025
- Genre:Hip-Hop/Rap







0 comments