Uploaded By
VIEW PROFILE
2.19K Followers
Aigbeh D'gong - DNA (Official Audio) OUT NOW!
(LYRICS)
AIGBEH D GON GON GON
Making money making money na my DNA
Chopping life chopping life na my DNA
I no dey I no dey for cheapy talk wey no go bring money oh no
I no dey I no dey for plenty yarns wey no go turn to aza
Where the money dey make you call my phone make I pull up
Where the party dey make you call my phone I go turn up
Problem no dey finish
Wane allow me enjoy
Wane allow me to flex
Making money making money na my DNA
Chopping life chopping life na my DNA
If I no make money wetin I gain oh yo
Why calculate my spending wey you no go pay aproko
Choppy meat choppy fish
Dem don complain oh
Buy new car buy new house
You don be thief oh
I want make dem talk make I make this mulla more
Be like say t
- Release Date:December 22, 2020
- Producer:Ovatonez
- Genre:Afrosounds






