Uploaded By
VIEW PROFILE
122 Followers
As i dey move Them dey hate
No be my fault say i dey where i dey
If na you dey for my age Tell me my brother how you sef go behave
God will never take away what is meant for me to another man
As i dey wait for them, them dey wait for me too
My mindset e don dey another planet
I go make it loud to them, them go know say i bad {Them go know say i bad}
I keep up the faith then i look up to GOD cause i know say one day them go dance to my song
Them go dance to my song O di dandan
I go show them say na me be the Don Don
This is a good good vibes, shey you dey feel my vibes
Big up to everybody Wey dey hear my vibes, wey dey feel my vibes
oh oh mama somebody pray for me, somebody pray for me
My mama pray for me SAY Aiye magbo Aiye majo
Gbedu to tani Aiye magbo
- Release Date:August 14, 2021
- Album:Prod by Obodo
- Producer:Obodo
- Genre:Afrosounds







0 comments