Uploaded By
VIEW PROFILE
94 Followers
lyrics.] confirm , I must go far ni ,para , I dey para ni , I be ogba , I no want rubbish , from naija , I must go Yankee , [aye lanje aye lanje ola oluwa she bowun lanje ,plenty vibez , ewo life , olohrun sha lapashe (3×) ] one dollar ora Lambo na why emi gan fegba wellsfargo make I go far make i too dey cho up up way make i too dey show ( ye ye) kowo yen pogan kola yen pogan koma soro MI without no stop olohrun jowo shanu emi na make me and money be like akin and pawpaw. I no fit to dull make the money long Dem won quench my light but is still dey on olohrun jowo shanu emi na make me and money be like akin and pawpaw [aye lanje aye lanje ola oluwa she bowun lanje ,plenty vibez , ewo life , olohrun sha lapashe (3×)]✓
- Release Date:September 30, 2026
- Producer:BIGI RUFF
- Genre:Afrosounds




