Uploaded By
VIEW PROFILE
250 Followers
Verse 1
Everyday for the hustle
Everyday for the grinding
Tell myself never give
Too myself never give up ooh
Family family family family dey wait ooh
Wetin the boy go put for table ooh
Chasing money chasing money just like before ooh ooh
All this people them wan see me fall ooh ooh
But I tell them me I no go fall ooh
Kilofe gon kilowo gon Toh
Babygirl u be my lover naw
Now I am making money
Chasing chasing pressing pressing
Verse 2
Me no give a fuck
Me no give a fuck about them
Because me I grind me I grind where Dem
Ask Dem ask Dem where Dem
I gon think about this morning
Me no reason anybody face ni
Carry my baby alongside ni take you out to the beach ni
Loving you is a crime baby girl girl
Loving you is a crime u go break my heart
That's why loving you is a crime
But she don't really send ehehe
She don't really send eheh
This love is something that I experience
This love is something I experience
Give you all my love is a dangerous thing my love is a dangerous things
- Release Date:March 15, 2026
- Album:Another sound
- Producer:Abule money
- Genre:Afrosounds








0 comments