Uploaded By
VIEW PROFILE
167 Followers
Eya
E worry mind but,
E no show for my face!
Since 10
I don dey q Carry my cross
on my own
Them too do do
They no fit take my throne.
I'm too good, cool, caring
Don't take me for a fool
You no fit in my shoes π
Yo yo yo yo
Problem no dey finish,
I don't know
my coming not even my going
So make I flex my soul.
All the pain, I no fit to explain
I go born dem with my ciga
Shack tequilaa.
I don boost my liver Γ4
E yo-yo yo NNEM
Oga dikwa better π
E yo yo yo papa
Ife ga Di MMA
E yo yo yo brother
everything go better!πͺ
E Yo yo yo Sister
Life go better
I goo live my life
The way me I want
- Release Date:September 28, 2026
- Producer:Bclef
- Genre:Afrosounds




