Lyrics
intro: yah yah yah yah yah yah yah
yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
if i chop dem must talk
if i no chop dem must talk
wetin my eye don see me i no fit talk
when man dey work e must to chop ooorh…
everybody know say me i no be lazy...
- Producer:Topdee
- Release Date:January 15, 2022

