Uploaded By
VIEW PROFILE
57 Followers
Me and Vicky Dee made this track “REASON WITH ME” as a voice for all gentlemen out there to speak to our ladies, at least make dem Dey try reason with us in any situation 🥶 we self Dey try for the huzzle,
And lastly to all ladies out there true true nah money be fine bobo, but remember nah girl wey calm down Dey enjoy😹Relax and enjoy this vibe with quality sounds
We muuve 🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️
- Release Date:July 29, 2021
- Genre:Afrosounds
