Uploaded By
VIEW PROFILE
528 Followers
TELL ME WHAT YOU INTO
IF E NO REAL, I NO FIT LINK YOU
NO GO LEAK MY INFO
THAT’S WHY YOU NO DEY SEE ME TWEET OR STUVS
YOU NO SABI WHO I BE?
ME WEY THURNDER DON FIRE MY DEVIL
QUIT ACTING LIKE A FOOL
JA JA NOBODY SEND YOU
TOBA JABO OYA TUN MU
OMO PUPA
OMO DUDU
ENU OSHEY OWO LOSHEY
ENU OSHEY OWO LOSHEY
EGUN TON BANJO
NA PERSON DEY THERE
THOUGHT I WAS GONE BUT
I STILL DEY HERE
ORI MI ODIA E DEY THERE
ORI MI ODIA E DEY THERE
- Release Date:May 17, 2025Ⓡ
- Genre:Afrosounds





0 comments