|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

132 Followers

It's written in the prophecy that rich go chop from the poor, na so e dey go ooo but Wetin man wan do uh uh I stand by the mirror I close my eyes and open I still look the same, this world ko balance oo Olowo lo le eru Ele ru lo leru uh uh You gazz move jejeli or sapa go come you go think twice.. everyday we dey try to move on we do something Shey you know Wetin eyes dey see yeeahh *Chorus:-* If I tell you story Which one you go hear Good or the bad one Wetin man wan do uhh As I dey do I dey do jejely o Everything wey I do I dey do jeje ni o Normally o*2 mon shaye mo shey jeje ni o, Everything wey I do jeje ni o as I dey move I dey do normal ni o…. Every night oh we sing and we’re praying to Jaho Take our prayers, cover me make I no fall o….. ki n ma lo jaabo
  • Release Date:October 28, 2022
  • Album:No
  • Producer:Youngtee
  • Genre:Afrosounds
512Total plays
2Likes

Playlists Featuring Artist

0 comments