Uploaded By
VIEW PROFILE
347 Followers
VERY IMPORTANT PERSON-LYRICS
Son of d game,they call me Dhallars
story
I wan tell you my story
From the bottom I dey carry go
Gat nobody,only Jah you know
Before I dey jaga jaga my life
Now me don dey put effort for my grind
Only ship wey don dey leak go capsize
Ah
Jah thank you
They left you came through
Now I turn table
Make I jaiye and groove
Stray and shoot
Naija,Dubai to Peru
Now I turn table
Make I jaiye and groove
I'm singing alleluia
V.I.P,no regular
Life no get formula
Poor boy from the trenches now
Shinning me,I'm a gold
I'm a strong man,I feel I should let you know
My head clean,I go wash am with damatol
I dey rational when I dey reason my goals
If you no get much hope
Let me be your motivation
I dey reap what I sow
And I dey run from all temptations
(Hook & chorus)
END
- Release Date:December 4, 2022
- Producer:Cassidy beatz
- Genre:Afrosounds




