Nah waiting you won talk them won hear
As omo ologo I caution myself
Many many bills on nigga
Nigga dey suffere Nitori rabba
I lost my daddy
I was down for awhile
Blood in my eye
Red emoji in my chat
Eniba lo mo
Enimo lo ba
No body...
- Producer:Just one touch
- Release Date:December 5, 2024



