Uploaded By
VIEW PROFILE
117 Followers
Agya u for bless me
This year dia make a get moniii
Cuz adey hussle all day
But yet still Naa evidence bleed adey bleed
But u said in ur words ,sey no food for the lazys
Y sey I dey work but notten wey I gain
The hussle I Dey hussle every day by day
But still the hussle nor Dey pay
2x Jah were u Dey wey I Dey surfer like this oo
I donβt know ,were a fro go again just to make moni
- Release Date:February 16, 2023
- Producer:Ref Gee
- Genre:Hip-Hop/Rap







0 comments