|
|
Upload
Judas by Thundarh
Judas by Thundarh

ThundarhJudas

ThundarhJudas

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

7.95K Followers

... Sometimes The bad Times keep Coming your head And Some Wild thoughts keep rolling in your mind Cos Your purse is dry you have nothing in your bank Nothing’s gon impress you Damb Life is fucking empty And sometimes go Dey wey the Money go Dey come Padi wey abandon go find ways to Dey gum No man wey rise wey never fall before So Nah to rise and Fall be the worst Colorado trips omo ope ti travaye The Street no be for weak Nah to carry Gun Dey Train And is Either you go hard Abii Koma lole Cuz nah devil hand the money Dey nah wetin cause Gobe Colorado trips omo ope ti travaye The Street no be for weak Nah to carry Gun Dey Train And is Either you go hard Abii Koma lole Cuz nah devil hand the money Dey nah wetin cause Gobe JUDAS Son of Abraham dem be Judas If you
  • Release Date:January 16, 2023
  • Producer:Memo
  • Genre:Hip-Hop/Rap
111KTotal plays
236Likes
23Re-Ups
302Playlist Adds