|
|
Upload
KLFFB FREESTYLE by THEWEIRDVIBE
KLFFB FREESTYLE by THEWEIRDVIBE

THEWEIRDVIBEKLFFB FREESTYLE

THEWEIRDVIBEKLFFB FREESTYLE

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

117 Followers

They ask wetin I bring to the table Na who I go ask I turned to Jesu Cos he's able I don see am bless the most wretched He heal disables Mmm mmm To pass me the light you no need no cables F'owo wa mi, emi wa available Strong and durable No plenty syllables Cos life is already full of wahala wahala Like portable Ahn, I'm chasing my birkin I no dey hear, them barking. I stand tall no Aki Dem hacker wan hack me Na baba dey back me Issa military movement you know I need my khaki (car key) No hacky-panky Pull up in my black Jean I'm too hard they wanking Real life no be blue film Blow trees k'oju dim Cos me ah no wan dey see there bullshit My d inside their coochies
  • Release Date:December 6, 2023
  • Album:Freestyle
  • Genre:Afrosounds
1.05KTotal plays
2Likes
1Playlist Adds

0 comments