Uploaded By
VIEW PROFILE
214 Followers
Life no gree me rest. From the cold hands of armed robbers wey stab me four times, to the silent battles wey nobody see — my journey na pain, scars, and survival. "Underation" no be just a single. It’s my soul speaking. It's the voice of everybody wey don suffer in silence, everybody wey life try break, but still dey rise.
This track is for the trenches, for the ones wey dem count out. I carry pain, I carry war, I carry hope enter studio — and the result na "Underation." If you ever feel like giving up, listen to this. If you ever feel like nobody understand, this one na for you.
Real life. Real pain. Real music.
- Release Date:July 12, 2025
- Producer:Elkeys
- Genre:Afrosounds







0 comments