|
|
Upload
Why Hate by Lespo-ft-Kinspac
Why Hate by Lespo-ft-Kinspac

Lespo-ft-KinspacWhy Hate

Lespo-ft-KinspacWhy Hate

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

407 Followers

Ibe white them say I be purple Meanwhile my words them dey sample Every man free in the jungle So God bless my hustle Trusting the process make you no forget I be one guy wey you never go get oo errhe errhe Wettin I do ,they want to kill person oo Wettin I do ,they want to kill person oo aha Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Gimme some free way Gimme some free way Gimme some free way See we no dey talk Keep it on the low Soon time mi talk sey we we go blow Wettin them no know we we go know errhe Na we we go know Wettin I do they want to kill person oo errhe Wettin I do they want to kill person oo aha Soo many talks no go fi build mansion oo errhe Soo many talks no go fi build mansion oo errhe
  • Release Date:March 29, 2022Ⓡ
  • Album:Never Seize Grinding (N.S.G) vol.1
  • Producer:Supa Shank
  • Genre:Afrosounds
2.62KTotal plays
18Likes
4Re-Ups
15Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments