|
|
Upload
Iche(E don happen) by Mrberg
Iche(E don happen) by Mrberg

MrbergIche(E don happen)

MrbergIche(E don happen)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

197 Followers

‎VERS 1 ‎Maka kneel down, me and niggas wan pray ‎ ‎Shey na blood of Jesus save us Don tey ‎ ‎Weytin I geh to give am pass praise? ‎ ‎On my knees and I go give am all hail ‎ ‎ ‎ ‎ ‎Bridge: ‎ ‎I dey pray every day, God dey answer me. ‎ ‎E no get weytin God no fi do for me. ‎ ‎Unconditional, is the Love you gat for me.. ‎ ‎Bad boi like me, God still de show me Mercy. ‎ ‎CHORUS ‎ ‎ ‎Iche ooo iche, enjoyment go dey ‎Iche oo iche today na holiday. ‎ ‎Iche ooo, iche enjoyment go dey ‎Iche oo iche, we must to celebrate. ‎ ‎ ‎ ‎ ‎VERSE2. ‎ ‎ ‎No time for talking, no time no time. ‎ ‎No time for dallin, no time time . ‎ ‎This is time ballin, hola hola ‎ ‎Oh thanks for coming, oga oga. ‎ ‎Go calli mommy, come make we Shau. ‎ ‎Go telli daddy, sey we dey dance. ‎ ‎Uncle, Aunty, Okpakpo ma wa. ‎ ‎We go take it down town run am Local ‎ ‎ ‎
  • Release Date:January 23, 2026
  • Genre:Afrosounds
49Total plays
3Likes
1Re-Ups
1Playlist Adds