Uploaded By
VIEW PROFILE
28 Followers
Follow, thanks
I no fit lie for you my baby come come on
I gats to show my baby all of London
I no go ever ever do you wrong wrong
You gimme gimme sufferhead
(Wrong)
Be like say I wan craze
(Be like say I wan craze)
Anytime I see you
(Anytime I see you)
Me self I wan faint
Your love it gimme ginger
Uh you don turn me to ninja
Girl I could be your mister uh uh
My baby do me Jangolova
(Do me Jangolova)
Jangolova
(Jangolova)
Jangolova
(Jangolova)
Jangolova
My baby do me Jangolova
(Do me Jangolova)
Jangolova
(Jangolova)
Jangolova
(I no be)
Jangolova
(Jangolova)
- Release Date:September 24, 2020
- Producer:Swaggy,Omah lay ,olamide ,rema, body ,mayorkun, zinoleesky ,Zlat
- Genre:Afrosounds



0 comments