Uploaded By
VIEW PROFILE
7.27K Followers
Life is short and time is long
Steady granding zero panic
If money no Dey them go run away
Omo iya mi no they do me 2k
Ole gbe mi de be
Make my aza no Dey mentor sapa
Ole gbe mi de be
Make my aza no Dey zero balance
Pressure ti wa who go help Omo boi
God Abeg
Make my gari make he turn mr beans
God abeg
Transaction wey go buy me mansion
Make mama no go sukun mi
Make them they call me Omo Akin
Omo oba oo
Omo Aye
- Release Date:April 15, 2023
- Producer:Live beat
- Genre:Afrosounds








0 comments