Uploaded By
VIEW PROFILE
7.04K Followers
I don Dey shout emi lo kan
Baba when he go set
Ti mi o ba mu owo dele
Wetin mama go talk
Fine boy no shi shi
Big boy no raba
Brawn skin boy No money
Haaa Oti sun mi o jare
I say bye bye to poverty
(Bye bye)
Kon ma fi mi ko body
(Bye bye)
Sapa my enemy
Ori lo Mon fun everybody
I say bye bye to poverty
(Bye bye)
Kon ma fi mi ko body
(Bye bye)
Sapa my enemy
Ori lo Mon fun everybody
They tell me say no be play
Me I need that money wey me I go get to my teste
Ki baba loke Bami se
So many things go sup
But you have to look away
The thing they do me i no fit salaye
But my dream nah to carry them trabaye
And if them no like me
Omo ko de kan aye
I face my shit alone sometimes
I just wan they okay for life
person wey fall one day he go rise
Si oro aye mi mo Se
- Release Date:March 31, 2023Ⓡ
- Album:GRIND AND GREATNESS
- Genre:Afrosounds
- ℗ 2023 Kashy Records / Dvpper Music







