Uploaded By
VIEW PROFILE
1.22K Followers
Go by JkayDgr8
Jkay
(YGME)
(Verse1)
U no need me when I was broke
U can never have me now wey I don Blow
U never wanted me when I was broke
U can never have me now wey I don blow
Mama didn't do to papa
How u come get this matter
U no fit wait for the boy make e hammer
Oya carry ur load make you wakka
(Chorus)
Me I don't do gold diggers laye yi
I don't do chop and go laye mi
Sisi jor o
Carry ur load and go
Baby jor o I'm taking this so personal
Me I don’t do gold diggers laye yi
I don’t do chop and go laye mi
Sisi jor o carry your load and go
Baby jor o am taking this so personal
(Verse 2 )
When I dey the trenches u sey gimme this and gimme that.. (Gimme that )
I tried let u know that there's time for everything (Everything)
What do u want me to do now
I no go take wetin no
- Release Date:September 5, 2022
- Album:Go
- Producer:Soundgaraj
- Genre:Afrosounds





