If you see me for the corner, I dey fight my war
But the smile for my face, you no fit see my scar
Everybody get story wey dem no dey talk
Everybody get pain wey dem lock for heart
So no dey use eye measure my hustle
Cos your struggle na your own muscle
- Release Date:August 24, 2025





