|
|
Upload
PEOPLE- LIBIANCA (REFIX) by Pheel D'Word
PEOPLE- LIBIANCA (REFIX) by Pheel D'Word

Pheel D'WordPEOPLE- LIBIANCA (REFIX)

Pheel D'WordPEOPLE- LIBIANCA (REFIX)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

104 Followers

INTRO: Hmmm...Hmmm...Hmmm..Hmmm.. x2 Suffering and Smiling . People are crying . CHORUS: [ LIBIANCA] I've been drinking more alcohol for the past five days Did you check on me? Now, did you look for me? I walked in the room, eyes are red and I don't smoke banga Did you check on me? (Did you check on me?) Now, did you notice me? VERSE1: [ PHEEL D'WORD] Wetin dey sup Wetin dey play Trouble dey sleep Yanga go dey pop o Many be crying everyday We just dey wear cloth but nothing to shop o Hey kilo de gan Gan Dem dey prem us Without a Condom Make everybody Wan ja go london From a System wey dey too long gone Uhh... HOOK: Anarchy is what you want Shey if e come. Shey you go fit hold ham ? (Shey you go fit hold ham) You been clear us before Say if we vote you, we can lean on
  • Release Date:February 19, 2023
  • Producer:LIBIANCA, PHEEL D'WORD
  • Genre:Afrosounds
464Total plays
5Likes