1. If you no dey beg before you chop, you no know the kind doings wey you get ajeh allah wallah!
2. No be to wear latest dey fall for road… you dey chop better food? Ko Oyi mako baddie to shey frontal… God abeg have mercy
3. Konji dey...
- Release Date:July 3, 2024


