|
|
Upload
Rest by GODDYGESTA
Rest by GODDYGESTA

GODDYGESTARest

GODDYGESTARest

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

447 Followers

Uh Nobody ask y i stop But if I post them go talk Shey make I stop to regret Cuz I dey punish myself So many things I can't say Things I can't pray All for my shoulders Carry my load and goo Ooo oo Too many dor dey pretend I dor tire for suspense Too long I've been on edge Thinking falling for nothing Am running from something My brain is controlling Hope u dey alright Cuz am still healing.... One to coolu ... the temper For all the things I do for the money Two for all of pressure Wey dey my mind dey lonely Make my mind go slowing All my times dey story True, my life dey unholy Unholy for me living proof choosing Forget strong face I get tender heart Back to back Say my song dey depressed Wetin u except For a sad boi like m
  • Release Date:December 23, 2024
  • Genre:Afrosounds
285Total plays
15Likes
1Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments