|
|
Upload
ODOGWU by GAVILLA
ODOGWU by GAVILLA

GAVILLAODOGWU

GAVILLAODOGWU

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

51 Followers

Oya make you come make you follow me go You shutting down cause you get money As you dey spray for the club on the ladies Do remember say people dey suffer for street True happiness dey come from within As you dey give na so you go receive They say "The more you give the more you get" I need to tell you something bro MO NI IFE TO DUN BI IROKO YOU FIT CLIMB GRADUALLY OH CLIMB ME JEJELY MO NI IFE TO DUN BI IROKO YOU FIT CLIMB GRADUALLY OH,OH,OH ELO LON JE? but as the thing dey go on "AM GRATEFUL THANKS" "FOR ALL THAT YOU DOING THANKS" "ITS NOT BY YOUR POWER" "IT'S NOT BY YOUR MIGHT, THANKS" "THE LOVE WEY YOU SHOW US, ODIKA MMANU AWUN, THANKS" I NO GO LIKE TO LEAVE YOUR SIDE ODOGWU BAM,BAM! "STAY CLOSE NO GO LEAVE US" "NA WHY DEM SAY GOD NO GO SHAME US" "WEY THE ROAD WEY YOU PASS MAKE
  • Release Date:April 24, 2023
  • Genre:Electronic
561Total plays
2Likes
1Re-Ups
5Playlist Adds

0 comments