Uploaded By
VIEW PROFILE
292 Followers
Forever forever steady balling for ever for ever 2x
Me i no fit Stop o
I just de follow Go
Remember those days wey boys de bin use Volocco
But right Now me get the Vibe wey fit make you kolo
mek you follow Emi follo follow
This life na Jeje
No time to de fear
Cos Very soon i will get there
Emi Omo superstar
Dem know who we are
Na we go run this town
We go run this town
Everybody wey support me
For this journey
I am grateful
Me Am thankful for the love
Wey u de show me
Chorus
Allen:
Yea yeah
We go run dis town making money yea yeah
We go give d vibes make u jolly yea yeah
I remember when boys we dey struggle for sounds
For a beta soundddddddd
Say wait, me I tnk my God
For we've gone this far
Making money yaaah
Know u love d sound
Yea we'll make history
Yea we'll cross d borders
- Release Date:May 30, 2022
- Album:Prod by Calebstar
- Producer:Calebstar
- Genre:Afrosounds






0 comments