|
|
Upload
Aye mi by Boyslickk
Aye mi by Boyslickk

BoyslickkAye mi

BoyslickkAye mi

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

56 Followers

LYRICS my shawty she got the Beauty of a goddess this your Ways!! na the baddest, this your love!! Na the finest and nobody fit compare Girl you’re in to me!! but am deep In you, Hm girl this love is draining Iwo ni temi noba one, so When you no dey I don’t feel so Good!!! as e be now I the shiver ah e the be like sey na fever ah Make i no go enter fire!!! (X2 ) Make you no go loose body!! gum My side make i dey your side!! Swear down we go dey Alright igbesi aye mi Majekin sokun (X2) In case you don’t know oo Sunmo mi make i yarn you about Eve ehen na the love of my life her life na My life anybody wey try no go leave alive swear down I go pull my trigger Cause this love e dey ginger ah about you girl am Eager ah i swear to you am loyal ah
  • Release Date:April 4, 2024
  • Producer:Joe waxy
  • Genre:Afrosounds
240Total plays
2Likes

Playlists Featuring Artist

0 comments