Uploaded By
VIEW PROFILE
41 Followers
NEW MUSIC 🎶
"For this world wey dey dark like night, some people dey waka through life without torch to guide dem. Dem dey hide their struggles behind mask of strength.
Despite the challenges, dem come out with glow of determination and hope, illuminating path for others to follow."
#NEED TO GLOW
- Release Date:June 20, 2024
- Album:To the moon
- Producer:Stency
- Genre:Afrosounds




