|
|
Upload
HUSTLE HARD by Balo Dgreat
HUSTLE HARD by Balo Dgreat

Balo DgreatHUSTLE HARD

Balo DgreatHUSTLE HARD

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

202 Followers

Sound oracle Balo Dgreat DIA Gbabe We balling like is last supper can't you see Men Dey on loud and E.T.C Who dey check Who dey check Varse 1 Balo Dgreat What doesn't kill me makes me stronger Kaki nobe leather na why I be soldier I no dey betray I no be Judas Why I go kill to blow when nobe last supper (why) Dem be say I no go make am (their fada) I buy their papa land in dollars I no dey send wetin Dem talk oh Am All about getting result oh If Dem like make dem insult me All of that no dey disturb me Shout out to my daddy and my mummy (R.I.P) Your baby boy is getting money now Chorus Better soup they say na money kill am I dey give Dem vibe and Dem dey feel am To blow they say you must get liver Me I no dey shake cos man no get fever This life brother hustle hard If you no get money you
  • Release Date:August 17, 2023Ⓡ
  • Producer:Prod by sound oracle mixed by astronomix
  • Genre:Afrosounds
5.43KTotal plays
15Likes
3Playlist Adds