Uploaded By
VIEW PROFILE
1.29K Followers
E don burst
E don burst
Money too sweet abeg
Owo too sweet abeg
Active active
We ball like it's my birthday
Welcome to my party
When you hear the beat play
Better shake that body
Cos e go tough oh
E go tough oh
Say e go tough oh
E go tough oh
Charley e go tough oh
E go tough oh
Say your body e dey hot oh
So me I go hold you rough rough
Dey dey dey dey
Charlies make you dey dey dey
Ogbeni make you dey dey dey
Dey dey dey
All my guys
Dem be baller
We nor dey fear pressure
All my guys
Dem be baller
Dem nor dey
Fear pressure
Gbe for me ke kpa
Wu mo lo to ni jah ka
Marlians
Gbe bodi eh
Henene squats
Gbe bodi eh
Oga hushpuppi
Gbe bodi eh
Olowo b naira
Gbe bodi eh
Tony elumelu
Gbe bodi eh
Oga bullion van
Gbe bodi eh
Olowo active
Gbe bodi eh
Are you ready
Gbe bodi eh
Gbe bod
- Release Date:August 9, 2020
- Album:The Five Senses EP
- Producer:Drexbeats
- Genre:Afrosounds




