Uploaded By
VIEW PROFILE
244 Followers
Your body Dey do me
Like I puff loud and Molly
I can’t reason things without you
I can’t move DL (driver license) don due
Shey Make I Pull Up On A Monday
baby Is That Okay
I Want U, Shey Make I Come Your Way
Na Ur Body Wey De Gimme Migraine
Oh Baby One Day Ile Mi Lo Ma Gbe
See Na U I Wan Marry
U I Wan Carry
U Can Tell Ur Daddy
Anything Wey DeM Like
I Go Pay Ur Bride Price
Getting Freaky Making Babies All Night
WiTh The Woman I Like
Slow Whine
This Ur Lovin' No Fii Leave My Mind
Forever No Go Leave My Side
Oh My Oh Why Why
Girl U Mine
Any Nigga Come By We Fight
I swear girl u mine
U mine u mine ahh
- Release Date:September 19, 2022
- Genre:Afrosounds







0 comments