|
|
Upload
Very soon by Don Bhady
Very soon by Don Bhady

Don BhadyVery soon

Don BhadyVery soon

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

41 Followers

mmmm mmmm mmmm mmmm don Bhady many dey wey dem commot me for setting me just dey pray make I be next king day by day keep hustling cause have the right to alihamdumila ire mi to bo make enermy just dey for say I get this much I get this talent but it not do ham all kiremi makojami kiremi makojami I just won dey flex baba god just answer me make I just dey on low no me just have many reasons why I won make ham kill the suffering and gain all my master feeling all the pain people just dey flex ham talent too much outside I know I go trend soon saving up some cash so I can blow up today and tomorrow the pain na just few I don see 99 who con be 100 me just dey thick how I go take hurt as I dey see beat me kill ham any how me know get mercy give me some gbedu top , hurt , burn ,none I just want to lead the chart working so hard sell break and working it hard many things I no fit talk at least put in lyrics my lyrics na killer any artist no just put chest I go write 400 verse cause there's a lot in my head many dey wey dem commot me for setting me just dey pray make I be next king day by day keep hustling cause have the right to alihamdumila ire mi to bo m
  • Release Date:September 30, 2026
  • Producer:Aaahhhbeatz
  • Genre:Afrosounds
46Total plays
3Likes
2Re-Ups
10Playlist Adds