Uploaded By
VIEW PROFILE
52 Followers
Iyanu ashele layemi
I pray make me dey rich
Many people dey drive that thing
Make me too self drive it too
Hustle harder moshise karakara nise
My head no straight when stress dey
All street nigga know how it feels
This is a sorrow make i make it
People dey there dey reason
But me I no dey panic I no dey reason. ( I no dey reason we)
Just watch as we make it
Oluwa make I no die poor
I hustle data just dey go I no see gain
Ise kekere owo lan mowa seh
That what we pray for make he gree
Make I just dey flex without no stress
Make I dey go uk like say I dey my room
I apologize to the people I offend abeg no vex( no vex)
Aliamdumila make my grace come se
No love more money should be alright
But we all know without money love no balance
Any time I come in Dem go say Bhady don enter
This pain dey, hunger dey ,nothing wey we fit chop
But everything we give thanks
Look into my eyes you know I know dey fall
I don hustle pa I no even see shiba
Do wetin you won do, you know say I stand by
Anytime I come I dey always ragged sha
I dey flex before, before sapa show face
that why I always lodge in tollgate
many people know I stay in tollgate
no no no we dey lodge in tollgate
Nev
- Release Date:August 28, 2026
- Album:666 HUSTLER
- Producer:Beatzbyeno
- Genre:Afrosounds
