Uploaded By
VIEW PROFILE
40 Followers
Holy Ghost
Take care of my soul
make I no post
And like oncode
For my head
my knees and toes
Give me the Strength
make I conquer my foes oo
On the road
Stories untold
Mysteries unfold
songs to download
I wan know
where I dey go
make I no miss road
Jah come and save me
(Pre-chorus)
Dollar for my head
Diamond for my wrist
anytime I shutdown
dem go come dey say Wamixx
Everyday destruction you dey bring to the beat
no go call me beast
but you can call me big Wamixx x2
(Chorus)
Selense me I just dey try be the best oo
Selense people no dey sleep
I'm at rest oo
Selense Wamixx boyy dey try be the first oo
Selense selense everybody selense x2
(Verse 2)
I've been there not today
I'm calling the saint
I can forgive but I no fit forget
Shey you wan see me when I don relent
I just dropped my song
I just did it recently
I did it with God
wetin you talk
you say you dey hate but I still dey on top
I'm moving so fast
Wamixx boyy dey on tour
Thanks to my alpha, omega, my God
Selense me I just dey try be the best oo
Selense people no dey sleep
I'm at rest oo
Selense Wamixx boyy dey try be the first oo
Selense selense everybody selense x2
Dollar for my head
Diamond for my
- Release Date:December 26, 2025
- Producer:Young T
- Genre:Afrosounds




0 comments