Uploaded By
VIEW PROFILE
85 Followers
Smoke wey Dey no go pass Ibo
Bring am come
Na communication we dey find
Love peace and unity a lot then
been pretend
Who are we
This is Christ yes
Abi yeah oh
Oui
How the loving peace of
God still be keeping
Him in thought
Still be keeping faith in him
As I Dey na hungry
Itariyabo
I go lie for you
na spiritual and physical
This memory verse
Dey my medulla
That oblongata
Been chop my data
No worry I go score back
breakthrough no dey?
We pray today
Tomorrow them call fast
Valentine believe the mustard story
By the way it got a custard feeling to it
Dig to it no worry e no go end up like
Fig
Na there the story end I think
how his hand got the turning of
Kings
their heart I mean so if e no Dey today
What does it mean
The first curse got me thinking I mean
Since Christ end up atoning for our sins
I pray we never see from the little kids
To the grown ever suffer again
If the Hebrew women could deliver safely once again
that means the other woman
oh lord pleas
Don’t let them ever bother again
If I explain to you wetin Dey on this one
the garri sef don Dey cold like deep freezer
No swear 😂
- Release Date:June 25, 2026
- Producer:7
- Genre:Afrosounds





