Uploaded By
VIEW PROFILE
220 Followers
StePPa - KoFCiTY(Lyrics)
The place wey I come from e No be cool ooo
My people no dey play oo.
No joke ooo.
Do am anyhow u go see am anyhow.
For here we get mafias.
We no dey take nonsense.
We get people wey dem no dey miss target.
Suh never try trespass.
We get Barons,we get Dons.
We get people when dem talk nobody dey talk.
We get boys wey dem no dey gree.
U for respect the authorities.
All my boys no dey sleep 24/7 we dey search for the doe.
Gyinamu saa from anopa to anopa.
Proud of my city so mi neva sellout where mi come from.
Suh demma ask mi. Where u from?
“KoFCiTY”.
Raise your your banner if u proud of “KoFCiTY.”
Never forget sun rise from the east.
Suh wi go rise and shine again. (2X)
Raise yuh banner.
Tuh di left, tuh di right and tuh di left again.
Raise yuh banner.
- Release Date:December 8, 2023Ⓡ
- Producer:StePPa
- Genre:Afrosounds

