Uploaded By
VIEW PROFILE
1.1K Followers
Music Cannot Make itself
You have to make music
Anikakawa
Star Crown
Make I tell you something
Something wey you no fit understand
Girlie plenty for this life
A nigga toast you
Make you no the buga fa
I dey for corner
The smoke my gbana
I see this bani Waka pass
I call her fine girl
Cute girl
I for like you be my baby sha
So why you come the form for me
The tell me say I no get enough money
She say look at this my fine body
You no fit to gum body eh
I dey for corner
I the for corner
The smoke my gbana oshe
The girlie Waka jejely the pass
She enter my eyes owe
She’s fine
She’s fine
Body Devine
Body Devine oh
She carry front
She carry back
She sabi the code oshe
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina
- Release Date:October 1, 2022Ⓡ
- Album:Single
- Producer:Koboko
- Genre:Afrosounds








0 comments