Uploaded By
VIEW PROFILE
9.26K Followers
(lyrics)
Jah gat mhe!
Chanting...
(Verse 1)
I dey pray without season
I dey cast I dey bind
I do it on a daily
U no fit say u no dey see me
Cuz when I dey pray I dey mix am with fasting
I do it for a reason make haters no see me
No need to be screaming
Just allow my funds and the grace do the talking
Everyday I am winning
(Pre-chorus)
No time for bad energy
I get things wey dey bother me
Taught I could do it only me
But now I really need Elohim
Only him wey dey cover me
Only him no dey bother me
Only him wey dey fight for me
Present of my enemies
E dey cause calamity
(Chorus)
Be like juju
The more I try recover
The more wey I dey loose
Be like I'm going crazy or dem do me juju..uh
I'm so confused
I don't know what to do
So I'm running to you..you
Be like na juju
the more I try recover
The more wey I dey loose
But jah u gat me covered
So I'm running to you
I'm sorry I left you
Na dem do me juju
But now I think I am good
So I'm running to you
(Verse 2)
Feeling my spirit e..
Is slowly leaving me e..
I can't control it
Lord pls send somebody
For days I'm praying
Can't u see I'm crying?
Can't u see I'm trying
And everyday I'm working
-repeat pre-chorus
-then chorus
- Release Date:January 28, 2026
- Genre:Afrosounds
